Текст и перевод песни «Standard»
Исполнитель: Reekado Banks
Текст
Mavin
Standard
Standard
Standard
Another gbedu wey dey burst…
We no dey spend on budget
Influential spending
And if i catch you for there
Omo ma se’leni
Awon temi de ti wole
Formation aiye
E je ka le won lere
E je ka le won lere
Omo gutter d’onile
Omo gutter d’olona
E w’omo t’on ta breadi
O ti d’onile ni banana
I no dey bend down select
My money plenty
I get proper connect
Influential spending
Everything wey i do is standard
Car wey i drive is standard
Girl wey i carry standard
I no dey ever do sub-standard yo I say you is standard
I say me is standard
Oya my people standard
You no dey ever do sub-standard
Is about time to hear the verse 2 ye This girl a ye If you dey feel me Make you no dey kaku ye You ready for the cruse ye Biggy money full for the robber-band
Gat shoes, everything no be lie, man
We aren’t trip, on stand
See, I get goons wey dey hold me down
Oya; oya; oya; rewind selecta oh Baby oya whine to the centre oh Oya give them the lamba oh Altims, oya give them instrumental oh Omo gutter d’onile
Omo gutter d’olona
E w’omo t’on ta breadi
O ti d’onile ni banana
I no dey bend down select
My money plenty
I get proper connect
Influential spending
Everything wey i do is standard
Car wey i drive is standard
Girl wey i carry standard
I no dey ever do sub-standard yo I say you is standard
I say me is standard
Oya my people standard
You no dey ever do sub-standard
All my people pray
dem dey pray for blessing
All my people pray
dem dey pray for blessing
K’ori b’awa se make we call on blessing
K’ori b’awa se
k’a le fe beyonce
Yea; yea; say Reeky Standard oh Jazzy Standard oh My manager is Standard oh My brother, Kaka Standard oh Hmmm; hmmm; woi woi wohh
Ahh; Ree!
Перевод
Mavin
стандарт
стандарт
стандарт
Еще один gbedu wey их лопнул ...
Мы не тратим их на бюджет
Влиятельные расходы
И если я поймаю тебя там
Omo ma se'leni
Awon temi de ti wole
Формирование aiye
E je ka le выиграла
E je ka le выиграла
Omo gutter d'onile
Omo gutter d'olona
E w'omo t'on ta breadi
O ti d'onile ni banana
Я не могу наклониться
Мои деньги много
Я получаю надлежащее соединение
Влиятельные расходы
Все, что я делаю, является стандартным
Автомобиль wey i drive является стандартным
Девочка wei я несу стандартную
Я никогда не занимаюсь субстандартом, я говорю, что ты стандартный
Я говорю, что я стандартный
Оя мой народ стандарт
Вы никогда не делаете субстандарт
Пришло время услышать стих 2 ye. Эта девушка a ye Если вы чувствуете, что я не делаю вас, то не делайте, чтобы вы были готовы к битве. Большие деньги для разбойника
Гат обувь, все не лгут, мужчина
Мы не путешествуем, на стенде
Видишь, у меня есть головорезы, они меня задерживают
Ой; ой; ой; перемотайте selecta oh Baby oya whine к центру oh Oya дайте им lamba oh Altims, oya дайте им инструментальные оо водосточные трубы
Omo gutter d'olona
E w'omo t'on ta breadi
O ti d'onile ni banana
Я не могу наклониться
Мои деньги много
Я получаю надлежащее соединение
Влиятельные расходы
Все, что я делаю, является стандартным
Автомобиль, который мы ездим, является стандартным
Девочка wei я несу стандартную
Я никогда не делаю субстандартных лет, я говорю, что ты стандартный
Я говорю, что я стандартный
Оя мой народ стандарт
Вы никогда не делаете субстандарт
Все мои люди молятся
они молятся за благословение
Все мои люди молятся
они молятся за благословение
K'ori b'awa se заставляем нас призывать благословение
K'ori b'awa se
k'a le fe beyonce
Да; да; скажем, Reeky Standard oh Jazzy Standard oh Мой менеджер Standard oh Мой брат, Kaka Standard oh Hmmm; хммм; woi woi wohh
Ааа; Ree!